BBC News, Pidgin - Home
Top Tori
Why Trump wan remove Rwanda and South Africa from US trade deal
Di move go come one week afta Rwanda defence ministry dey hit wit sanctions by di US Treasury.
Who be victims of deadly Florida jet crash?
One Texas tech entrepreneur, im wife Helen Sharp and dia two children dey among di pipo wey die for di plane crash, according to one joint statement from some of di families of dos wey kpai.
New UK immigration rules for legal migrants
Di Home Secretary tok say migrant care workers wey dey earn at least £25,000 and wey enta UK bifor May 2025, go get indefinite leave to remain (ILR) afta five years.
Wetin President Tinubu really promise Nigerians about electricity for im 2023 election campaign
"Whichever way, by all means necessary, you go get electricity...If I no keep di promise and I come for second term, no vote for me, unless I give you adequate reasons why I no fit deliver." na dis statement dey cause tok-tok between APC and ADC
Nigerian army announce killing of senior Iswap commanders
Dis no be di first time army go announce di killing of senior ISWAP leaders.
Americans dey vote for elections wey fit define Trump closing chapter
US voters go waka go di polls on 3 November for inside one ballot wey fit get major impact on Donald Trump presidency.
No suspected case of Ebola for Adamawa state as laboratory tests come out negative - NCDC
Di Nigeria Centre for Disease Control and Prevention (NCDC) announce say di laboratory tests wey dem carry out on samples from two suspected Ebola cases for Adamawa state come back as negative.
Federal govment launch 50,000 naira monthly cash relief for vulnerable Nigerians - who go benefit and how?
Di minister explain say di beneficiaries no need to apply, pay any fee, or register through any agents to access di di programme.
DR Congo Ebola deaths hit ova 5000 Ebola wit more dan 10,000 cases - wat next?
Health authorities say 1,101 patients dey currently receive care for treatment and isolation facilities, while 2,788 pipo don recova from di disease.
Special Tori
US strike Iran island bifor midterm elections
US officials describe di attack on Qeshm Island as limited and defensive, according to CBS, di BBC's US partner.
29 undocumented foreign nationals land inside South Africa detention
South African authorities dey fight organised crime with operation Shanela as dem don arrest ova 17, 583 pipo for various crimes across di kontri for June 2026.
Trump agree to grant visa to mother of Ghanaian boy wey dem kpai for US
Di shooting happun for Claremont, near Crotona Park, an area wit large Ghanaian community for Bronx.
Wetin Nigeria law tok about burying dead pipo for residential areas
Recently, toks about wia to bury pipo weda na for residential area or cemetery cause plenty tok-tok, so we look wetin di law and cultural practice tok about di practice for Nigeria?
Mother and daughter wey win same beauty pageant for different generation
For one exclusive interview wit BBC News Pidgin, Anthonia and Danielle tok about di beauty pageantry for dia different eras and how pageantry don evolve from di 1990s to di social media age.
Papa of 15-year-old Ghanaian boy wey dem kpai for US describe how dem bully am as Ghana condemn killing
Dem shoot and kpai Javits Frimpong wen e bin dey go school on Thursday, 29 October, for di Bronx borough of New York City, United States.
BBC News Pidgin now dey on Whatsapp
No dull yoursef, be di first to get latest tori, analysis, exclusive interviews and ogbonge coverage of Nigerian and International news from BBC News Pidgin, straight to your Whatsapp.













































