'Aso Villa no be presido personal house' - Omoyele Sowore

Wetin we call dis Video, 'Aso Villa no be preside personal house' - Omoyele Sowore
'Aso Villa no be presido personal house' - Omoyele Sowore
Published

Omoyele Sowore say Nigeria seat of power, Aso Villa no be personal house wey only one party fit dey use anyhow.

Di presidential candidate of di African Action Cngress (AAC) tell BBC News say na why e write letter give President Bola Tinubu say make e give am di Villa for im party to use too.