You dey view text-only version of dis website wey dey use small data. Check di main version of di website wey get all images and videos.
BBC News, Pidgin - Home
Top Tori
How state police go look like for Nigeria if Tinubu sign am into law
Di state police bill don now make considerable progress for di Nigerian Senate.
Trump, Putin and Xi release 'peace declaration' afta historic meeting
While di presidents bin don previously meet for one-on-one meetings, dis na dia first trilateral discussion.
National Universities Commission raise alarm over activities of two foreign universities
Nigeria Universities Commission (NUC) don declare di activities of two international educational institutions wey dey operate for Nigeria as illegal.
Why Ghana new $60m presidential jet dey provoke kontri pipo
Di purchase don spark public outrage over dia cost as many Ghanaians dey struggle wit rising cost of living.
Trump, Putin and Xi meet for historic talks for China
Di three leaders go meet togeda for di first time on Thursday during one closely-watched summit.
Canada police arrest eight Nigerians, odas over $4.5m luxury car theft accuse
Police for Peel, Ontario say dem recover 96 high-value vehicles wey dem hide for shipping containers. Dem dey ship di vehicles, wey dey valued at $4.5m (£3.4m) for export via Canadian ports.
17 pipo die for South Africa mass shooting
Police say dem respond to reports of shooting outside Pietermaritzburg town for KwaZulu-Natal and find white seven-seater vehicle riddled wit bullet holes.
ADC Vice-Presidential candidate Rotimi Amaechi allege plan by EFCC to arrest am before 2027 election
Di African Democratic Congress Vice Presidential candidate for Nigeria 2027 elections Rotimi Amaechi make di allegations for interview wit BBC say di Economic and Financial Crimes Commission dey plan to arrest am before di general elections.
Tinubu issue warning order ova attacks against political parties for Nigeria
President Bola Tinubu don order security agencies to confront any form of thuggery and oda anti-social and anti-democratic activities wit full force.
Special Tori
Wetin be 'Bamayi' chants wey APC dey dey take accuse ADC and NDC
Recent videos and photos don emerge wey show Nigerian politicians dey face "Ba Ma Yi" chants as dem attend public events.
BBC launch programme for children wey bandits and poverty force out of school for West Africa
BBC World Service don start programme for Hausa for out-of-school pikin for West Africa.
Fountain of Life Church reply tori say dem remove Jimmy Odukoya as senior pastor
The Fountain of Life Church don reject report wey dey fly up and down say di board of trustees of di church don remove Pastor Jimmy Odukoya as di Senior Pastor of di church.
Kano State Abba Yusuf govnor divorce im wife Zainab Musa Kwankwaso?
Kano state govnor Abba Kabir Yusuf don stir controversy afta some comments e make about im marriage, during one event wey hold for di state government house.
Wetin dey inside Tinubu five-year defence plan to end insecurity for Nigeria
Dis announcement come as Nigeria still dey battle serious security problems wey don last for about 17 years, starting from the Boko Haram insurgency.
11 African leaders wey serve time for prison bifor dem take power
Some African leaders pass through hard times, especially prison, wia some spend months and odas spend years.
Ghana govment present $33billion budget and oda highlights for di 2027 'New Economy' plan
Ghana finance minister say di kontri dey target to spend $33bn for 2027, but dem no go introduce new taxes as im present di budget. But opposition say di budget na 'scam'.
Police arrest boy wey allegedly murder 15-year-old Ghanaian for America
Dem shoot and kpai Javits Frimpong wen e bin dey go school on Thursday, 29 October, for di Bronx borough of New York City, United States.
BBC News Pidgin now dey on Whatsapp
No dull yoursef, be di first to get latest tori, analysis, exclusive interviews and ogbonge coverage of Nigerian and International news from BBC News Pidgin, straight to your Whatsapp.