Papua New Guinea: Di kontri wey get pass 800 languages
Published
Papua New Guinea get population of about eight million pipo but dem dey speak more dan 800 languages.
Di kontri even get dia own Pidgin English wey dem dey call 'Tok Pisin'.